Lyrics] Victor AD – Too Much Money

Highly talented singer and songwriter, Victor AD unveils a brand new record which he tagged “Too Much Money“.
Here we bring to you the Lyrics to the new smashing single.
In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside with the Lyrics.
Listen & Download “Victor AD – Too Much Money” below:-
Audio Player
00:00
00:00

LYRICS

[Intro]
Omo na Classic oo
Eh God na me be this
Its victor AD nanana
[Verse 1]
I got a call from Bill Gates last night
I no expect you to believe
Me and Apollo dey for P.J (Private jet)
Omo na based on believe eeh
[Chorus]
What money cannot do eeh
Too much money can do it eeh
What money cannot do ehh
Say too much money can do it eeh
Wetin DJ cuppy money no fit do eeh
Otedola money do am eh
Wetin O.B.O money no fit do eh
Adeleke money do am ehh
Say e do am eeh
[Hook]
Bless me with money eh
O lord bless me with money
Bless me, bless my family
God bless me with money ehh
[Verse 2]
I just be me say Jeho God
Before na me be dey call o
Dem say this money don change me
I understand
Dem talk Camry I dey talk am about Bentley
Dem no understand
So make dem change their IP to gongon
Ogbornor no dey go well with popcorn
Use ur head eh
Use ur head eh
So make dem change their IP to gongon
Ogbornor no dey go well with popcorn
Use ur head eh
Use ur head eh
[Chorus]
What money cannot do eh
Too much money can do it eh
What money cannot do ehh
Say too much money can do it eeh
Wetin DJ Cuppy money no fit do eeh
Otedola money do am eeh
Wetin O.B.O money no fit do eh
Adeleke money go do am ehh
Say e do am eeh
We must to get money
(Baby e che cheleechele)
Bless me with money ehh
Oya bless me bless me with money
Bless me bless my family
[Outro]
Bless me with money eeh
The End

Post a Comment

0 Comments